balanceantake

Revision as of 10:32, 18 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • balanceandtake

Etymology

From: English balance and take.

Pronunciation

  • bálánsàntǎkè


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person buy someting come dey pay small small make e become im own kpatakpata.
  • Dis days na balanceantake win am.  — ( These days, the better strategy is to buy things and pay in bits.)
  • Beforebefore wen Nigeria still good, noting like balanceantake. People dey pay cash .  — (NSC_2022,In the past when Nigeria was still good, nobody did hired purchase arrangement, they paid upfront.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase