epa

Revision as of 09:41, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Edo epa wey mean baba

Pronunciation

  • ɛ̀pà

Play


Noun

  • Wetin de dey call man wey don old well well.
  • Na every morning dat epa dey go drink.  — (That old man drinks every morning.)
  • Epa don go farm as house don tire am.  — (Grandfather went to the farm early this morning because he got tired of staying at home.)

Synonym

Translation

  • English: grandfather, old man