papa

Naija

Etymology

From English: papa

Pronunciation1

  • pàpá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call man wey born pikin.
  • Sabo bin dey live wit im mama and papa.  — (bbc__86638, Sabo once lived with his parents.)
  • As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay people con dey beg di papa.  — (On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
  • Na Unoka be Okonkwo papa.  — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
  • Di person wey be de head of di house.
  • As di person wey old pass, na him be papa for everybody for.  — (katakata__305, As the eldest he is the father to everyone.)
Related forms

papadashme

Synonyms
Antonyms
Translations
  • English: Father, dad

Pronunciation2

pápà

Play

Noun

  • Man wey be pastor for church.
  • Tunde go meet papa make e pray for am.  — (Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
  • Man wey get level for area.
  • Dis shop wey you want open so, papa don clear you? Abi you just want use your hand carry gbese keep for your domot.  — (NSC_2021, Did you get the boss' permission to open this shop? Or di you just want to invite trouble to your house?)
Synonyms

bozz, chairmo,

Translation
  • English: pastor, boss

Pronunciation3

pâpà

Play

Noun

  • Name for old man for area.
  • Dat papa for dat market area sey make una come pluck orange if una want.  — (That Old man who stays around the market said that you can come to pluck oranges if you want.)
  • Una go ready, we need go see one papa. Na im be principal for my secondary school dat time.  — (You all need to get ready. We need to visit an elderly man who was my secondary school principal.)
Translations
  • English: Elderly man