band
Naija
Etymology
From: English band.
Pronunciation
- bând
Noun
- People wey dey sing and play different different instrument make people dey jolly.
- Di pop star talk sey dem no give im band visa for di show. — (bbc__102698, The Pop star said his band was denied visa.)
- Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her band perform Zombie. — (bbc__20020, Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)
- Name wey dem dey call big intstrument wey be sey if de nack e go dey make loud noise. Dem dey also call am drum.
- I like to dey play band. — (I like playing drums.)
- Any day Joshua come church, everybody dey know. E sabi beat band, no be lie. — (NSC_2021, Once Joshua is in church, everyone knows. He plays the drums well.)
Synonyms
Translations
- English: drum band, musical band