na
Naija
Etymology1
From: unknown
Pronunciation
Verb
- Make person dey talk about someting wey person no wan use di name.
- My name na Ibrahim Salomi. — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
- My name na Joke Babatunde. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)
Synonyms
Translations
- English: is a be form.
Etymology2
From: English now
Alternative form
Adverb
- Time wey someting happen.
- E go want taste am na haha. — (LAG_36_Marriage_DG__34, He wil want to taste it now.)
Synonyms
Translations
- English: now.