begybegy
Naija
Alternative forms
Etymology
From Naija: beg
Pronunciation
Definition=
- Person wey be sey e dey beg someting wellwell
Adjective
- Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy — (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)
- You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na begybegy' dey worry you or you just be winchi. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)
Synonyms
Translations
- English: beggar