upandown
Naija
Etymology
From: English Up + and + down
Pronunciation
- ɔ́pàndàn
Definition
Di kind cloth wey women dey wear wey be sey di top and the wrapper na di same ting.
Usage
Noun
- Na upandown di women go wear go di party o. — (Egbokhare_2020, The women wore matching tops and bottoms to the party. )
Translations
- English: 3 piece of wrapper and dress worn by Edo and Urhobo women.