upandown

Naija

Etymology

From: English Up and down

Pronunciation

  • ɔ́pàndàn

Play Play

Noun

  1. Di kind cloth wey women dey wear wey get buba top and wrapper.
    • Na upandown di women go wear go di party o.  —  (The women wore matching tops and bottoms to the party. )
    • Everywhere
    • Di man find di money upandown e no see.  — (The man tried to raise funds everywhere, he couldn't get any.)
  2. Make person look person from head reach leg.
    • Ekelebe look am upandown tell am make e getat.  — (The police man looked at him from head to toe and asked him to get out.)

Translations

  • English: matching tops and bottoms, everywhere, head to toe