finish
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- fíníʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 140
- Frequency in raw corpus: 1638
- Frequency rank in raw corpus: 232
Definition
- Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
Transitive Verb
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — ( Man, did you see how they dealt with the former governor?)
Intransitive Verb
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, If someone finishes fourth and they go to Europe, they will suffer.)
- My wife go read my messages o, my own don finish. — ( If my wife reads my messages, I am finished. )
Serial Verb
In a serial verb construction, finish is used as a second verb to add an idea of completion.
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, __no translation__)
- if de agree finish — (deuber__2294, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: finish.