juju man

Naija

Etymology

From French: juojuo and man

Pronunciation

dʒʊ̀dʒʊ́ Play Play


Noun

Person wey dey use juju still dey do for people.

  • Di jujuman tell di G boy sey di jazz don ready.  — (NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
    Men dey go meet jujuman make dem dey fit dey palash girls well.  — (NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)
    Ashi dey go meet jujuman make e do come again for dem.  — (NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: native doctor