palash

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • pàlâʃ

Play Play

Verb

  1. Make two people dey doke
    • You don palash babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.  — (You slept with her and you no longer want to marry her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)
  2. Make someting dey alright dey sweet body.
    • Play come naw. Everywhere go palash. Di palmy na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get?  — (Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)

Synonym

Translation

  • English: to have sex, be well set