play
Naija
Alternative forms
play
Etymology
From: English play
Pronunciation
- plẽ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 68
- Frequency rank in NSC treebank: 191
- Frequency in raw corpus: 2339
- Frequency rank in raw corpus: 172
Definition
As person take dey move bodi catch fun
Noun
- As person dey move bodi for game.
- But dem go need play as independent sport people dem. — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
- Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg. — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
- As person dey serious do someting for work, school, house or anywhere.
- Some of dem no dey take this work wey we give dem play. — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
- Drama wey person write.
- Di play don land for pidgin. — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)
- Club wey person dey.
- Di 42-year-old play for Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona for im 18-year football career. — (bbc__30536, The 42-year old played with Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona in the 18-year period of his football career.)
- Mahrez bin dey hope say im go dey follow Manchester City play. — (bbc__64815, Mahrez was hoping that he would go and play in Manchester City.)
- Where game dey take place.
- Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of play, even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on. — (brila__1330, Racism comes in different forms, some on social media, some on the field of play, even players racially abuse their opponents, some from what they write and so on.)
- no pure
- This kind ' na serious matter, because e fit lead to rape. — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
- INEC oga say e no go good if foul play enter the election for Edo and Ondo. — (NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)
Related forms
Antonyms
work
Translations
- English: activity, game
Verb
- make person dey move bodi dey catch fun
- Na so we play tire when school close today. — (NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
- make person take wayo collect someting from anoder person
- You just dey chop mouth sey you too sharp sake of say correct yahoo boy never play you before. — (NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
- make person start film or music
- Abeg Play your marriage video make I see as you take kiss your bride. — (NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
- Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school. — (NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer playing to eating so do not scold him for coming back late from school.)
- Make person put all im mind and bodi for game
- Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start. — (NSC_Odirin 2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
- De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath. — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
- Sey person take someting or person serious
- E no dey take im name dey play. — (jw__9057, He/She does not joke with his name.)
- Who dey play who? — (bbc__100174, Who is deceiving who?)
- Na play una dey play here? — (NST_cleaned__31277, You guys are joking here, right?)
-
- You sabi di people wey dey play? — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
- sey sports person
- This na d first loss since he start to dey play. — (bbc__66270, __no translation__)
-
- We know sey to train pikin no easy, so we no use am play at all. — (jw__38986, We know that raising a child is not easy, so we do not joke with it at all.)
- sey someting dey sup/
- {{ux|dv|You know wetin de play… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, You do not know what is happening_
- sey person dey gamble
- All dose ehn Naijabet wey dem dey say de dey play. — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__103, All those ehn Naijabet which they are saying that they are playing.)
- sey person dey sing for music band
- Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music. — (jw__25331, __no translation__)
- Dem no dey talk bad thing wey fit make person cry, dem no dey thief and play wayo.— wp16.1 -E, p. — (jw__4204, __no translation__)
- sey person or team dey join for game
- But, na 11 against 11 go play on Sunday. — (bbc__38630, But it is 11 against 11 who will play on Sunday.)
- And to dey always play match, even if na International friendly, because FIFA dey reduce point for teams wey e don tay since dem last play match. — (bbc__11400, __no translation__)
- advmod (frequency:3)
- You tink sey I dey here dey play? — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__114, Do you think that I am here to play ?)
- We know play well na one of those nights. — (bbc__7132, __no translation__)
- det-obj (frequency:3)
- Ah see ma sef di play strategic role for CBCHS, ah get plenty responsibility and management want more because deh know de kain training weh a get Tah tok. — (bbc__13322, __no translation__)
- Play, play, play, play, de no fit score ball well. — (JOS_24_Football_M__44, Play, play, play,play, they cannot score well enough.)
- aux-dep (frequency:2)
Related forms
- wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body. — (NST_cleaned__39887, __no translation__)
- E say Ozil wen no get matter for di end of di season ah... wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body. — (ONI_10_Sport-Commentary_MG__23, He said Ozil who had no issues at the end of the season uh... the German international playmaker is closing on a new signing deal to let Alexis Sanchez out of Emirates Stadium.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: play, join,