boss

Revision as of 11:32, 5 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎POS)

Naija

Etymology

From: English boss

Pronunciation

bɔ̂s Play Play

Definition

Person wey be sey e get mouth

Noun

  1. Dat guy wey pass so na my boss.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, )

Vocative

  1. Person guy wey e dey respect well well.
  2. Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)
    Boss, abeg make we see two bottles for your hand o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, can you please buy me two bottles of beer. )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation