frontage
Naija
Etymology
From: English frontage
Pronunciation
- frɔ́ntâdᶚ
Noun
Di area wey dey front of de house.
- Meet di man for frontage. — NSC_2020(Meet the man at the front of the house.)
- Make di male in-laws sit for the frontage make di women go backyard. — NSC_2020(Sit the male in-laws in the front of the compound while the women sit at the back.)
Synonym
- front
Translation
- front