frontage

Naija

Etymology

From: English frontage

Pronunciation

  • frɔ́ntèd͡ʒ

Play Play

Noun

Di area wey dey front of de house.

  • Meet di man for frontage.  — (Meet the man at the front of the house.)
  • Make di male in-laws sit for the frontage make di women go backyard.  — (Sit the male in-laws in the front of the compound while the women sit at the back.)

Synonym

  • front

Translation

  • front