him
Revision as of 10:18, 9 February 2021 by 102.89.3.6 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''him'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Pronoun=== Na word we de dey u...")
Naija
Etymology
From English: him
Pronunciation
Pronoun
Na word we de dey use show sey na man de dey talk about.
- Him no dey hear word at all. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He doesn't listen at all.)
- Him and her no dey talk again o! — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She doesn't talk to him again.)
Synonym
Antonym
Translation
English: him