abeg
Naija
Etymology
From: English pronoun I and beg
Pronunciation
- àbɛ̂g
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 41
- Frequency rank in NSC treebank: 278
- Frequency in raw corpus: 303
- Frequency rank in raw corpus: 977
Adverb
Na word wey de dey take tell person with sweet mouth make e do someting or de use take show sey person tire or surprise for someting.
- Abeg, help me draw di picture. — (Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)
- Abeg o! — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o!)
- God abeg. — (ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)
- I tell Jehovah sey: “If the dog dem reach where we dey, abeg, make we quick die!” When the dog reach where we dey, dem come stop. — (jw__8524, __no translation__)
Related forms
Translations
- English: please