abeg

Naija

Etymology

From: English pronoun I and beg

Pronunciation

  • àbɛ̂g

Play Play

Adverb

  1. Word wey de dey take tell person with sweetmouth make e do someting
    • Abeg, help me draw di picture.  — (Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)
    • God abeg.  — (ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)
  2. Word wey de dey use take show sey person tire or surprise for someting.
    • Abeg o!  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o!)

Related forms

Translations

  • English: please