bottombox
Naija
Etymology
From English bottom box
Pronunciation
- bɔ̀tɔ́mbôs
Noun
- Cloth wey dey precious wey person dey wear for special party.
- Di cloth wey I wear so, na bottombox — (Egbokhare_2021, The clothes I am putting on is a special cloth for special occasion.)
Related forms
Translations
- English: Precious cloth for special occasion.