ashawo
Naija
Etymology
From: Yoruba ase (person) + owo (money)
Pronunciation
- àʃáwó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 28
- Frequency rank in raw corpus: 4504
Noun
- Woman wey im work na to dey doke for money.
- E be ashawo. — (Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
- Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella. — (bbc__33343, It was built in an area where prostitute reside.)
- Man wey dey doke women upandown.
- Dat guy na ashawo, fine girl no dey pass im front. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is a whore, and a beautiful girl doesn't go without his notice.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: prostitute