yellow
Naija
Etymology
From English: yellow
Pronunciation
- jélò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 904
- Frequency in raw corpus: 455
- Frequency rank in raw corpus: 698
Adjective
- Na di color of someting.
- I get yellow gown. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have a yellow gown.)
- Bring dat yellow bag. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Bring the yellow bag.)
- Na di color of di skin of person wey no dark.
- People wey come from South of wey countri dey yellow no be small. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, People from the Southern part of the country are usually fair in complexion.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: yellow