white

Naija

Etymology

From English: white

Pronunciation

  • waît

Play Play

Noun

  1. Name of colour.
    • Put white paint for di wall, but na black you go paint the gate.  — (Paint the wall white, but paint the gate black.)
  2. . Anoder way wey de dey call fifty naira.
    • No be white dey your pocket so?  — (Isn’t that 50 naira in your pocket?)

Antonyms

Translations

  • English: white

Adjective

  1. Make * Colour bright wellwell
    • Women dey like wear white on deir wedding day.  — (Women love to wear white on their wedding day.)
    • I just buy one white lace.  — (I recently purchased a white lace.)
  2. Wetin dey de call di color of skin of man wey fair.
    • My grandpapa white no be small.  — (My grandfather is fair in complexion.)

Antonyms

Translations

  • English: white