runs girl

Revision as of 15:18, 19 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== runsgirl ===Etymology=== From: English ''run'' and ''girl'' ===Pronunciation=== rɔ̌nsgɛ̂l <sm2>Pcm-ng-runs girl.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

runsgirl

Etymology

From: English run and girl

Pronunciation

rɔ̌nsgɛ̂l Play Play

Noun

  • Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
    • Wetin you and dat runs girl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
    • Ekelebe na runs girl dem be 5 and 6.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The police and escorts work very closely with each other. )

Synonym

okpo, olosho, ashawo

Translation

English: escort, prostitute

Adjective

  • Make Girl dey follow man dey comot dey collect money.
    • De dey talk sey if work dey di country person go be runs girl?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
    • No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort. )

Synonym

okpo, olosho, ashawo

Translation

English: escort, prostitute