village people

Revision as of 14:22, 7 October 2021 by 160.152.47.215 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== Fro: English ''village and people'' ===Pronunciation=== * vɪ́lɪ́dʒ pìːpùl <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg<...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

Fro: English village and people

Pronunciation

  • vɪ́lɪ́dʒ pìːpùl


Noun

  1. Na group of people wey dey live or stay for di same town together.
    • E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people.  — ( It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)
    • {{ux|dv| De village people don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.|(NST_cleaned__21573, bath and run off to school.)
  2. People wey dey use juju and jazz to wicked person.
    • You dey behave like sey una village people swear for you.  — (Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
    • As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that.  — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)

Related forms

Translation

  • English: townsmen, witchcraft