borrow pose

Revision as of 13:57, 12 October 2021 by 169.159.76.24 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''borrow'' and ''pose'' ===Pronunciation=== * bɔ́ròpȏse <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> =...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English borrow and pose

Pronunciation

  • bɔ́ròpȏse


Verb phrase

  • Make person dey do yanga someting wey no be im own.
  • Na carry my car do borrow pose for di party wey you dey go so.  — (NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)
  • Na only to dey do borrow pose you sabi.  — (NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)

Related forms

Translation

  • English: showing off with other peoples stuffs