girlfriend
Naija
Etymology
From: English girlfriend
Pronunciation
- géfrɛ̂nd
Noun
- Girl wey man dey friend.
- I go show my girlfriend our house for village. — (NSC_Legbeti_2021. I took my girlfriend to my home town.)
- Amina na Jubril girlfriend. — (NSC_Legbeti_2021. Amina is Jubril's girlfriend.)
- Na woman wey be person friend.
- Aggy say Shola na her girlfriend wey dem gader dey from primary school. — (NSC_Legbeti_2021. Aggy said Shola is her childhood friend.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: boyfriend