bangle

Revision as of 10:00, 26 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ‘’bangle’’ ===Pronunciation=== * báŋgù <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun===...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English ‘’bangle’’

Pronunciation

  • báŋgù


Noun

  1. Na iron wey de dey use hold person two hands together ( na police and army dey use am well well).
    • Ekelebe don put bangle for im hand.  — (NSC_2021, He was put on handcuffs by the policeman.)
  2. Round round bracelet wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or coper take do am.
    • I dey like to dey wear bangle wey de take original gold do.  — ( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)

Translation

English: handcuff, bangle