Revision as of 12:55, 6 December 2021 by Emeka(talk | contribs)(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From Naija: ''shak'' ===Pronunciation=== ʃàkɪ̂s <sm2>Pcm-ng-shakis.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shakis.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Drink wey get wetin...")
Dis mouth wey you dey make so, if shakis show like dis, no run o.— (NSC_2021, All your boasts, when the drinks are here, don't run.)
As you say you don stop shakis, oya, chop small pepper soup wit soft. — (NSC_2021, Since you have stopped taking alcohol, please take pepper soup and a non-alcoholic drink.)