kpo carrier

Revision as of 11:56, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''kpo'' and English ''carrier'' ===Pronunciation=== * kpȏ káríɛ̀r <sm2>Pcm-ng-kpo carrier.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kpo carrier.m.og...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba kpo and English carrier

Pronunciation

  • kpȏ káríɛ̀r

Play Play

Noun

  • Person wey dey carry shit comot for soakaway wey don full.
  • In does days before people start to dey do toilet for inside house, na kpo carrier dem forefathers been dey do.  — ( insert translation )
  • Kpo carrier no dey again for dis generation.  — (NSC_2021, Night soil men are no longer in existence in this age and era.)

Synonyms

Translations

  • English: night soil man