mary amaka

Revision as of 15:24, 10 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Di English name ''Mary'' and di Igbo name ''Amaka'' ===Pronunciation=== * mèrí àmáká <sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mary...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka

Pronunciation

  • mèrí àmáká

Play Play

Adjective

  1. Sey woman person dey dress like holyholy dey cover everywhere for bodi.
    • You don go wear dis your mary amaka skirt again.  — (NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)
    • I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel.  — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)
  2. Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
    • See you like one mary amaka.  — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
    • If you see the mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock.  — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)

Translations

  • English: to dress modest, old-fashioned