bottompot
Revision as of 16:03, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== bottom pot ===Etymology=== * From: English ''bottom'' ''pot'' ===Pronunciation=== bɔ̀tóm pɔ̂t <sm2>Pcm-ng-bottompot.f.ogg</sm2> <sm...")
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English bottom pot
Pronunciation
bɔ̀tóm pɔ̂t
Noun
- Food wey dey dey for down down of pot, sometimes e dey burn.
- You no see sey de don use bottompot rice do you. — (NSC_2021, Can't you see that you have been cursed with eating food at the bottom part of the food.)
- You no first collect food because you dey wait bottompot abi. — (NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)
- Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di ting wey happen.
- {{ux|dv| Di bottompot be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef.
- Sist, no dey talk up up, give me di bottompot abeg. — (NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)
Synonym
Translation
- English: bottom part of the pot