kponkpon

Revision as of 10:10, 3 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''kponkpon'' ===Pronunciation=== * kpɔ̀nkpɔ́n <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== #...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba kponkpon

Pronunciation

  • kpɔ̀nkpɔ́n


Noun

  1. Big pan wey people wey dey work for construction site to take carry sand for head.
    • I no fit see all di kponkpon wey una keep for dis place.  — (NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)
  2. Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.
    • You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit work as kponkpon today.  — (NSC_2021, Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)

Synonyms

Translations

  • English: head-pan, bricklayer