maga
Naija
Etymology
From: unkown
Pronunciation
Noun
- Person wey no get sense and wey no sharp at all wey be sey dey fit deceive am quick quick.
- I don see one new maga. — (NSC_2021, I have found another gullible person.)
- Omo! dat maga don pay. — (NSC_2021, Guy I got paid by that fool.)
Synonyms
Translations
- English: gullible person