hand work
Naija
Etymology
From: English hand and work
Pronunciation
Noun
- Type of work wey person dey do with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring money come for di person.
- I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day. — (NSC_2021, I have an handiwork that I engage in, in addition to my occupation that I earn from daily.)
- All of my children get hand work wey de dey do. — (NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)
Translations
- English: handiwork, unskilled labour