k leg
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
kêlɛ́g Play
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- She get k-leg like dat. — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)
- Wheder person get bow leg or k-leg or im eye na hafpasone, you no get wetin suppose make you laugh am. — (NSC_2021, It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)
- Wetin no be as de don first talk am.
- Di matter get k-leg. — (NSC_2021, The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg — (NSC_2021, The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated