misyarn

Revision as of 14:48, 19 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English: ''mis' and Naija ''yarn'' ===Pronunciation=== * mìsjân <sm2>Pcm-ng-misyarn.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-misyarn.m.ogg</sm2> ===Verb===...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English: mis' and Naija yarn

Pronunciation

  • mìsjân

Play Play

Verb

  • Make person dey talk wetin no make sense.
  • Wetin you drink come? You just dey misyarn since.  — (NSC_2021, What did you drink before you came? You've been saying a lot of rubbish since.)
  • E no get who say make you no misyarn o. But na wetin go follow am de go tell you.  — (NSC_2021, No one says you shouldn't say a lot of rubbish.. but what they'll tell you is what follows it.)

Related forms

Translation

  • English: say rubbish