oya

Revision as of 10:57, 20 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: Yoruba ===Pronunciation=== ɔ́já <sm2>Pcm-ng-oya.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-oya.m.ogg</sm2> ===Interjection=== * Word wey de dey tell person...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: Yoruba

Pronunciation

ɔ́já Play Play

Interjection

  • Word wey de dey tell person make start to do something or make e dey do something well.
  • Oya! Make we dey go!  — (NSC_2021, Alright then! Let's go! )
  • Oya now, just answer am.  — (NSC_2021, Please just reply him.)

Synonym

abeg

Translation

  • English: Alright, Alright then, please.