chasis
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ʧásìs
Adjective
- Someting wey de just get wey person never use before.
- Who park dat chasis motor for outside. — (NSC_2021, Who parked that brand new car outside.)
- You don get anoder chasis babe. — ( NSC_2021, You’ve gotten yourself a new girlfriend.)
Synonym
Antonym
Translation
English: new