new

Naija

Etymology

From: English new

Pronunciation

  • níù

Play Play

Noun

  1. Make someting still be as dem make am.
    • Di moto na new one Madam.  — (The car is completely new.)
    • Di new policy wey Government bring so no go still put food for table.  — (The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
    • when I don get money, anyting I buy go must dey new.  — (When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
  2. Make person never sabi how dem dey do tings.
    • Di boy you meet dat day still new to okrika business.  — (The young man you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
    • Dat principal still new , she never join body wit dem but she go soon belong.  — (The new principal hasn't learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: brand new