load

Revision as of 21:04, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English load

Pronunciation

  • loȃd

Play Play

Noun

  • Someting wey heavy.
  • If woman do operation e no good to dey carry heavy load.  — (NSC_2021, When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)
  • E no good make man dey carry load for head.  — (NSC_2021, It is not good for a man to carry load on his head.)
  1. . Wetin person get.
    Where you carry your load dey go so?  — (NSC_2022, Where are you going with your properties?)
    You dey talk sey you no dey pack comt, but no be all your load you don put inside motor so?  — (NSC_2022, You are saying that you are not moving out, but ist’t it all your properties you have put in the car?)

Translation

  • English: load

Verb

  1. Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
    • Driver don load di goods.  — (NSC_2021, The driver has loaded the goods.)
  2. Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
    • Dat bus don already load for dere.  — (NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)

Translation

  • English: load, fill up