okada
Naija
Etymology
From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane
Pronunciation
- ɔ̀kádà
Noun
- Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
- You say you sabi drive okada, see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese. — (NSC_2021, You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)
- If you see money buy car, buy okada. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey? — (NSC_2020, If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)
- Work wey person dey do.
- Find work do. Even if na okada. — (NSC_2020, Find something to do. Even if it’s driving commercial motorcycles.)
Translation
- English: motorcycle, commercial motorcycle riding