puff puff

Revision as of 12:52, 15 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: English puffy

Pronunciation

kpɔ̂fkpɔ̂f

Play Play

Noun

  • Snacks wey de dey soft wey de small like ball wey de use flour make.
  • Na only puff puff I chop since morning.  — (NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)
  • Puff puff dey hungry me.  — (NSC_2021, I have a craving for fry dough.)
  • Dis your pikin cheek be like puff puff.  — (NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)

Synonym

Translation

  • English: deep fried dough, '