airforce
Naija
Etymology
From: English air force
Pronunciation
- ɛ́fɔ̂s
Noun
- Person wey be military wey dey fight for air.
- E be airforce — (Egbokhare_2020, He/she is a grade officer in the air force.)
- Airforce dey Enugu here dey patrol. — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
- Part of military wey dey use aeroplane fight for air.
- Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. — (bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)
- Person wey chop winch.
- People dey fear to go village because airforce plenty for dat side. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People are afraid to go the village because of the many witches.)
Translations
- English: air force, grade officer witch