bearbear
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English beard
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
- Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
- I dey keep my bearbear make I for resemble Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, Your beards are making you think more of yourself than you should.)
Translations
- English: beard.