just
Naija
Etymology
From English: just
Pronunciation
- ʤɔ̂st
Adverb
- Di way wey someting or person dey.
- I just dey my lane. — (NSC_2021, I want to be on my own.)
- Me I just, I thank God — (KAD_24_Biography_M__144, I just, I thank God.)
- Di tin no just, e no just make sense at all. — (NST_cleaned__17604, It doesn't just make any sense.)
Translations
- English: Just