just

Naija

Etymology

From English: just

Pronunciation

  • ʤɔ̂st

Play Play


Adverb

  • Di way wey someting or person dey.
  • I just dey my lane.  — (I want to be on my own.)
  • Me I just, I thank God  — (KAD_24_Biography_M__144, I just, I thank God.)
  • Di tin no just, e no just make sense at all.  — (NST_cleaned__17604, It doesn't just make any sense.)

Translations

  • English: Just