palmy
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English palmy
Pronunciation
- pàmí
Noun
- Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside wey no dey shack person unless di drink don tay small when de carry am come down.
- I no fit marry person wey dey always drink palmy. — (NSC_2021, I can never marry a man who always drinks palm wine.)
- Palmy and better bush meat dey sweet for evening. — (NSC_2021, It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)
- People don talk sey fourofour and palmy dey make sense! — (NSC_2021, People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)
Translation
- English: palm wine