shakis
Naija
Etymology
- From Naija: shak
Pronunciation
Noun
- Drink wey get wetin dey enter person eye.
- Dis mouth wey you dey make so, if shakis show like dis, no run o. — (NSC_2021, All your boasts, when the drinks are here, don't run.)
- As you say you don stop shakis, oya, chop small pepper soup wit soft. — (NSC_2021, Since you have stopped taking alcohol, please take pepper soup and a non-alcoholic drink.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: Alcoholic drink