welcome

Revision as of 04:41, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Interjection)

Naija

Etymology

From English: welcome

Pronunciation

  • wékòm

Play Play

Interjection

  • Make person dey greet as e dey enta place.
  • Una welcome o my people.  — NSC_2020, Welcome everyone.)

Verb

  • Make person gree make anoder person come where e dey.
  • The president go welcome de new ambassador from France.  — (NSC_2020, The President went to welcome the new French Ambassador.)

Synonym

Translation

English: welcome