greet

Naija

Etymology

From: English greet

Pronunciation

  • grît

Play Play

Verb

  • Make person hail anoder person.
  • I dey greet you o bros!  — (Brother, I am greeting you.)
  • My mama go greet dem for dat compound based on sey dem lose pesin yesterday.  —  (My mother went to greet that family over the loss of their person yesterday.)

Synonym

salute, hail, twaale

Translation

English: greet